Temitope (Explicit)-文本歌词

Temitope (Explicit)-文本歌词

Leo Dahmani
发行日期:

Temitope so I jejeli dey bomb I focus on my work And I dey pray to my God Make I no end up in loss And I chase my vision Like I'm so unstoppable Dem see mission impossible I know it's so uncomfortable But I'm sure I'm so capable Naso this Kele call my phone Oh baby what's sup Let's go to club So we can have some fun As this life no pass this one Bottles don dey pop My baby comot Make I no go dull I sharpaly go the domot I was so in shock My baby dey cuddle With with her cousin for my front Me I no get doubt say This people don dey fuck But me I no go gree tori Eni ba lomo Say ah ah ah ah Why aah aah My brother wetin dey sup o Wetin dey sup o The kele wey I carry pass Wey I carry pass Say nah the one you dey want o One you dey want o Say why ah ah ah Why aah aah My brother wetin dey sup o My brother wetin dey sup o The kele wey I carry pass Say nah the one you dey want o One you dey want o yeah yeah yeah Skin tight Your body bad I no go fit lie Gal I wanna rock your body tonight Baby we can put that shit on rewind Cause the way you moving Your body oh gal you so nice And you looking so fine Your beauty no lie Kilamity slow whine Baby why ah ah e ah You got me starring be ni ka tira Aponbepore ma shey baami ja I'm not a beast and not a canibal You told me you Will never let me down So many promises still yet we frown I wish that someday we can work it out And if it doesn't then it's by for now Why aah aah ah e ah My brother wetin Sup o wetin dey sup o The kele wey I carry pass Say nah the one you dey want o One you dey want o yeah yeah yeah Tell them wetin Dey sup Wetin Dey shele Wetin Dey pop If them no want comport Make I Dey jeje face my front Tell them wetin Dey sup Wetin Dey shele Wetin Dey pop (ooh yeah) If them no want comport Me I Dey jeje face my front