Money no dey e no dey part of our vocabulary (Vocabulary) ballin everyday from Lagos to Kiro (ah ah ah) Shout out my Ladies Dem up in Cali Showing me love with the grind on a steady pull up In a porch my shawdy's in a Lambo we Turn up in the club Demma feeling my Sambo Dj play the lamba make the party scatter back and Front to center Make them Spray the dollar ah ah ah The Money wey we get e no dey finish and Everytime we spend e dey replenish Owo Ti Wolewa Omo is plenty if you're not dancing you're sleeping on a long thing wanna be starting something if you like make you do the dumb thing as I enter see the people jumping and dancing and I like it wanna be starting something if you like make you do the dumb thing as I enter see the people jumping and dancing and I like it 20 bottles Rose` 6 bottles of Heine however you want it we just getting started Pull up in a porch my shawdy's in a Lambo we turn up in the club demma feeling my sambo Dj play the lamba make the party scatter back and front to center make them Spray the dollar ah ah ah the money wey we get e no dey finish and Everytime we spend e dey replenish Owo Ti Wolewa Omo is plenty if you're not dancing you're sleeping on a long thing