Virtuo Steeze Ah-ah-ah-ah Ay-ay-ay-ay Uh-uh-uh-uh (Ayah mama) Oh ayah (Oh-oh-oh-oh) Mama oh (Ayah mama) Ayah (Oh-oh-oh-oh) Mind full of pain and sorrow My heart tied with chains and burden You cannot relate if you're not real This a tale of a boy from the gutter It’s like i’m stuck under water I can't breath i can't leave Tried to raise my voice for rescue But no one can hear me Falling down deep under ocean A place no one can save me Oh Drowning Drowing I’m drowning Who gon’ save me? Save me oh Save me Cause i’m drowning Drowing I’m drowning Please come save me Save me oh Save me (Ayah mama oh) Every other night is a battle ground I dey cry i dey fight i dey hide 12 in the night and the battle drawn I dey pray i dey cast i dey bind (Mama oh) Dem be like wolves dem dey hunt my dreams If you look into my eyes you go see my pains Too many scars i dey pray for healing Me i no be person wey dey hide him feelings Oh (Mama eh) So many things i don see And my body e don feel Even my blood e don spill And my spirit e don weak Oh Drowning Drowing I’m drowning Who gon’ save me? Save me oh Save me Cause i’m drowning Drowing I’m drowning Please come save me Save me oh Save me (Ayah mama oh) (Ayah mama) Oh ayah (Oh-oh-oh-oh) Mama oh (Ayah mama) Ayah (Oh-oh-oh-oh) (Ayah mama) Oh ayah (Oh-oh-oh-oh) Mama oh (Ayah mama) Ayah (Oh-oh-oh-oh)